Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 1:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Una land go start from di wildaness wey dey sout for Lebanon go rish di nort. E go rish di great Eufrates River for east (plus evriwhere for Siria) and from der go Mediterranean Sea for west.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 1:4
12 Iomraidhean Croise  

Dem dey buy one shariot from Egypt for 600 silva and ordinary horse for 150 silva. Den dem go re-sell am give Hit and Siria kings.


Na Solomon dey kontrol all di nashons from Eufrates River go rish Filistia and Egypt borda. Dem dey under am dey pay tax gi-am till e die.


Afta, David attack King Hadadeza for one Siria land for Zobah near Hamat aria. King Hadadeza bi won take-ova di aria for Eufrates river side.


Bikos dem get many animals for Gilead land, dem kon spread face east for di wildaness side go rish Eufrates River.


Kings wey get pawa don rule for der before and dem rule di whole West Eufrates aria, dey kollect tax and oda money.


Una land go start from di Red Sea go rish Filistia pipol sea and from di wildaness go rish di river. I go give una di pipol wey dey di land and una go drive dem komot from der.


So make una get up kon kontinue una journey go Amor kountries for di hill; all di arias wey dey near der, di high lands, di Shefelah, di Negev, all di lowland, Kanaan and Lebanon, still e rish di great River Eufrates.


Anywhere wey una waka rish, dat land go bi una own. Una land go long and wide from di wildaness go Lebanon and from River Eufrates go rish Mediterranean Sea.


Abeg make Yu let mi cross with Israel pipol, so dat I go si di land wey Yu promise awa grand-grand papa dem for di oda side for Jordan River, wey get betta kountries for di hill and Lebanon!”


Di vois kon tell di angels wey whole di trumpets sey, “Make yu release di for angels wey dem tie for River Eufrates!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan