Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 1:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 So dem ansa Joshua, “Wi go do evritin wey yu tok and wi go-go evriwhere wey yu send us go.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 1:16
10 Iomraidhean Croise  

So make yu get up, bikos na yor rite to take akshon. Wi dey yor back, so go do as yu fit sey God wont.”


Gad and Reuben pipol kon ansa, “Oga, wi go do wetin yu kommand.


Den Gad and Reuben pipol ansa, “Oga, wi go do wetin God kommand us.


Naw, Nun pikin, Joshua get wisdom well-well, bikos Moses don pray for am. So Israel pipol dey obey Joshua and dey do God kommand wey E give dem thru Moses.


Make una go by unasef kon listin to wetin God dey tok. Den make una kon tell us evritin wey E tell una and wi go listin and obey.”


Make yu remind di bilivers sey, make dem respet doz wey dey rule dem. Dem must obey and dey ready to do good.


until God don give una brodas where dem go stay like una and until una win di land wey di Oga una God don sey E go give dem. Den una fit go back to una place wey Moses, God savant don give una for Jordan River east.”


Just as wi obey Moses, na so wi go obey yu too. Make di Oga yor God dey with yu as E dey with Moses.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan