Joshua 1:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English15 until God don give una brodas where dem go stay like una and until una win di land wey di Oga una God don sey E go give dem. Den una fit go back to una place wey Moses, God savant don give una for Jordan River east.” Faic an caibideil |