Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 1:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Joshua kon tell Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe sey:

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 1:12
5 Iomraidhean Croise  

King David choose 2,700 men from Jeriaya relashon wey pipol dey respet well-well kon sey make dem dey lead Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe. Na dem dey judge any matter wey koncern God and di king.


Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe get 44,760 sojas and dem don train dis men well-well on how to dey guide, use swod and shot arrow.


Den Joshua koll Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe


kon tell dem: “Una don do evritin wey God savant Moses tell una kon obey evritin wey I tell una.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan