Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




John 8:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Moses Law sey, ‘Make dem stone dis kind woman die.’ Wetin yu get to tok for dis matter?”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




John 8:5
9 Iomraidhean Croise  

Make dem stone and attack dem with swods; kill dia shidren kon burn dia house rish groun.


If anybody sleep with en neighbour wife, dem must kill both di man and di woman.


Josef wey won marry am, na pesin wey dey fear God well-well and bikos e nor won disgrace am, e kon tink for en mind sey e nor go marry Mary again.


“Make una nor tink sey I kom spoil Moses Law and di tins wey di profets tish. Nor bi so, misef kom obey dem.


den dem tell Jesus, “Tisha, wi katch dis woman wen e dey sleep with one man wey nor bi en husband.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan