3 Jesus komot for der go di mountin side kon sidan der with en disciples.
Afta di pipol don go, Jesus kon klimb go mountin go pray. E stay der go rish evening.
Jesus komot from der go Galilee wotaside. Den e klimb one mountin go sidan.
Wen Jesus si di pipol, e klimb go di mountin and en disciples follow am. Afta e don sidan,
Jesus klimb go on-top mountin kon koll di pipol wey e wont, make dem kom meet am for der.
One week afta Jesus tok all dis tins, e kon take Pita, John and James go on-top one mountin go pray.
Since Jesus know sey dem go won take am by force go make am dia king, only en kon komot go on-top di mountin alone.