So Elijah go Zarefat and as e rish di gate, e si one woman wey e husband don die dey gada firewood. So Elijah tell am, “Abeg! Make yu give mi wota make I drink.”
Jesus ansa am, “If yu know wetin God gift bi and di pesin wey dey ask yu for wota so, yu for ask am and e go give yu di wota wey dey make pesin live forever.”