Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




John 2:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 E si di pipol dey sell melu, sheep and dove inside di temple yard and e still si pipol wey dey shange money, sidan near dia tabol.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




John 2:14
8 Iomraidhean Croise  

Just as sheep wey dem won offa as sakrifice dey full Jerusalem before di feast, na so too pipol go full di town wey bin dey empty. Den evribody go know sey na mi bi God.”


Wen dem rish Jerusalem, Jesus enter di temple kon drive all di pipol wey dey sell and buy for di temple varanda. E trowey di pipol wey dey shange money tabol and di pipol wey dey sell bird, e trowey dia chair too.


Den e tell dem, “Dem rite am sey, “ ‘Pipol go koll My house, Prayer house for di whole world.’ But una don turn am to where tif dey stay.”


So e use koboko wey e make, take drive dem with dia sheep and melu komot from di temple yard. E trowey di tabol wey di pipol dey take shange money and dia money kon skata.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan