12 So wen Jesus don wosh dia leg finish, e kon wear en big koat back. Den e go sidan for di tabol kon ask dem, “Una undastand wetin I do for una so?
Pipol kon dey ask mi, “Wetin make yu dey bihave like dis?”
Ezekiel go bi ezample to una; una go do evritin wey I don do. God sey wen all dis tins happen, una go know sey na-im bi Oga God.”
Jesus ask dem, “Una undastand all dis tins?” Dem kon ansa, “Yes.”
Jesus kon ask dem, “Una nor undastand dis parabol? Den how una go take undastand any oda parabol?
Na who big pass? Na di pesin wey sidan for tabol dey chop or di pesin wey dey serve am? Nor bi di one wey sidan for tabol? But I dey do like savant among una.
e kon stand up for where dem dey chop, remove en big koat kon tie towel for en waist.
Jesus ansa, “Yu nor go fit undastand wetin I dey do naw, but yu go undastand am leta.”