Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




John 11:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Di disciples sey, “Oga God, if e just dey sleep, den e go wake-up.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




John 11:12
3 Iomraidhean Croise  

E kon tell dem, “Make evribody komot, di girl neva die, e just dey sleep.” Den, dem kon bigin laf am.


Den Jesus tell dem, “Awa friend Lazarus dey sleep, but I won go wake am up.”


(Dem tink sey, wetin Jesus mean bi sey, Lazarus just dey sleep, but wetin e mean bi sey, Lazarus don die.)


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan