Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joel 2:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Dem go dey make nois like war horse wey dey run on-top mountin and dia nois bi like dry grass wey fire dey burn. Dem bi like strong sojas wey ready to go fight.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joel 2:5
9 Iomraidhean Croise  

Na yu dey make dem jump like lokust kon make pipol fear wen dem breath?


So di pipol kon bigin waka for inside Egypt dey find wetin dem take dey make block.


God go shaut well-well kon fight with pawa. Yes! E go vex kom with fire wey dey distroy, heavy rain and with big-big stone wey dey fall from heaven.


So, as straw and dry grass dey burn for fire, na so too dia life and all di betta tins wey dem get, go dry and blow trowey, bikos dem don rijet wetin Israel God wey get pawa, tish us.


Dem karry dia bow and swod; dem wiked and nor dey sorry for pesin. Di nois wey dia horse dey make, bi like river own. Dem dey ready to fight against Babilon pipol.


Di fan wey e go take blow kanda komot from korn, dey en hand and e go gada and keep en korn inside store kon burn di dirty for faya wey nor dey kwensh.”


Wetin dem wear bi like bullet proof wey dem make with iron and dia feada dey make nois like horse wey dey go fight.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan