Jeremaya 6:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 Dis na wetin Oga God tell mi: “Di pipol wey remain for Israel, go bi like grape wey dem press well-well. So make yu go shek di branches again like sey na yu dey press di wine out. Den, make yu save di ones wey yu fit save naw wey time dey.” Faic an caibideil |