Jeremaya 6:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Dem go sey, “Make una ready to attack Jerusalem! Make una kom make wi go attack am for aftanoon.” But leta dem go still sey, “E too late, evening don rish and di evening shadow don dey long. Faic an caibideil |
Di woman wey bin get seven shidren, go faint. E nor go fit breath well again. Naw wey e suppose to dey enjoy life, dem don take en pride and joy from am. E go bi like sey evening don rish even doh sun still dey shine well-well. Na shame and disgrace go follow am. And any of dem wey still dey alive, I go make dia enemies kill dem for war.” Mi, wey bi God, don tok.