Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 6:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 God tell mi, “I don choose yu to test my pipol like who dey test iron, den yu go kom tell mi wetin dem bi like.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 6:27
6 Iomraidhean Croise  

Mi, God don promise to make yu strong like town wey dem dey guide well, wey nobody fit skata and like pila wey dem use iron take make or wall wey get bronze. Yu go fit stand against di whole land: dat is, Judah king, en ofisas, priest and all di pipol for di land.


Bikos of dem, I go make yu bi like strong wall. Dem go fight yu, but dem nor go fit win. I dey with yu; I go protet and save yu.


So God wey dey rule evritin kon sey, “Like iron, na so too I go melt and test my pipol for fire, bikos dem don do wiked tins well-well. Abi na how I won do dem pass?


“Man pikin, yu don ready to judge dem? Yu don ready to judge all of dem naw? Den, make yu judge dem. Remind dem about all di bad-bad tins wey dia papa don do before.


“Man pikin, yu don ready to judge di town wey dead body full? Tell dem all di bad-bad tins wey dem do.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan