5 Dem stay round Jerusalem until di elevent year wey King Zedekaya dey rule.
En and en men dey der for two years and dat na di elevent year wen King Zedekaya dey rule.
For di elevent year afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di first day for di third mont, God kon tell mi: