Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 52:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 King Evil-Merodak follow Jehoiashin tok well kon gi-am pozishon wey pass di oda kings wey dem karry kom Babilon as prisonas.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 52:32
6 Iomraidhean Croise  

E sorry and trit King Jehoiashin well kon gi-am house wey betta pass where all di oda kings for Babilon dey stay.


If pesin dey worry, e go make am sick, but betta word go make yor body strong again.


God wey get pawa sey, “Make una listin, I go bring King Nebukadnezzar kom from Babilon, e strong pass evry oda king and e go attack Tyre. E go kom from nort with many sojas and shariot.


“My king, yu get pawa pass any oda king. God wey dey for heaven don make yu leader kon give yu pawa, strent and honor.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan