Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 52:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 From among di pipol wey dey for di town, e take one offisa wey bin dey kare for Jew sojas; seven of di king pesinal advise, di soja kommander, shief seketry and sixty oda pipol.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 52:25
4 Iomraidhean Croise  

From di town, e still take one among di sojas offisa, five pipol from di king adviser wey dem si for di town, one seketry among di sojas wey dey train pipol as sojas and sixty pipol from di land wey dem seize.


Di pipol wey e dey always koll for advise na: Karshena, Shetar, Admata, Tarshish, Meres, Marsena and Memukan and dem bi seven ofisas for Persia and Media wey get di highest pozishon for di kingdom.


For dat time, Baruk enter di temple kon stand for di gate wey bi Shafan pikin, Gemaraya di royal seketry room. Di room dey di Uppa Kourt near di New Gate. Den e read from di book, evritin wey I tok, so dat dem go hear am.


“Make sure sey una nor porshu any of dis small shidren komot. I tell una di trut, dia angels dey my Papa front for heaven evritime.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan