Jeremaya 52:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English17 Babilon pipol break di two bronze pilas wey dey God temple front; di bronze wota pot and di big bronze basin, wey dem still dey koll, “Di Sea.” So dem karry all di bronze go Babilon. Faic an caibideil |