Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 51:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Dem nor go give Babilon sojas time to even shot arrow or wear dia war klot. Dem nor go sorry for Babilon yong men and dem go distroy all dia sojas.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 51:3
12 Iomraidhean Croise  

Di pesin wey go take una shidren dem take nak rock, make blessing follow am!


Make una ready and klimb una horse! Make una take pozishon kon wear una helmet! Den sharp una spear kon wear una war klot!”


All di sojas, make una ready to attack Babilon. Make una shot una arrows against di town, bikos dem don sin against God.


God sey, “Make una go attack, kill and distroy Merataim and Pekod pipol! Make una do evritin wey I kommand una.


Make una kill all dia sojas anyhow! Babilon pipol own don finish, bikos di time don rish wen I must ponish dem.


Even if Babilon klimb go sky kon build strong house for der, I go still send pipol go distroy am. Mi, wey bi God, don tok.”


Bikos deat don klimb pass awa windows. E don enter awa house wey dem guide well. E don kill awa shidren wey dey play for di street and di yong men wey dey di town centre.”


Di swod go bring deat for outside and for inside, fear go kill both men and wimen; small pikin and di ones wey don big.


Judgement nor get mesi for anybody wey nor dey mesi for odas, bikos mesi betta pass judgement.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan