Jeremaya 51:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English28 Prepare di nashons make dem go fight against Babilon pipol. Send messenjas make dem go koll Media kings, dia leaders, ofisas and di sojas for all di kountries wey dem dey kontrol. Faic an caibideil |
Make una give dem sign to attack! Make una blow trumpet, so dat di nashon go hear! Ready di nashons, so dat dem go fight against Babilon pipol! Tell Ararat, Minni and Ashkenaz kingdom make dem attack Babilon. Make una choose one offisa wey go lead dem go attack and bring all di horse kom back like many ant.