Jeremaya 51:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 Make una give sign make dem go attack Babilon. Give di guide pawa kon put dem for dia pozishon, den una go hide some men for bush too!’ God don do wetin E sey E go do to Babilon pipol. Faic an caibideil |
Make una give dem sign to attack! Make una blow trumpet, so dat di nashon go hear! Ready di nashons, so dat dem go fight against Babilon pipol! Tell Ararat, Minni and Ashkenaz kingdom make dem attack Babilon. Make una choose one offisa wey go lead dem go attack and bring all di horse kom back like many ant.