Jeremaya 50:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English42 Dem karry dia bow and swod; dem wiked and nor dey sorry for pesin. Di nois wey dia horse dey make, bi like river own. Dem dey ready to fight against Babilon pipol. Faic an caibideil |
Make una give dem sign to attack! Make una blow trumpet, so dat di nashon go hear! Ready di nashons, so dat dem go fight against Babilon pipol! Tell Ararat, Minni and Ashkenaz kingdom make dem attack Babilon. Make una choose one offisa wey go lead dem go attack and bring all di horse kom back like many ant.