Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 50:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Make una kill all di farmer wey dey plant for di town. Make all di strenjas go back to dia own pipol. Make dem rush go back to dia land, so dat doz wey dey attack, nor go kill dem join Babilon pipol.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 50:16
7 Iomraidhean Croise  

Di strenjas for Babilon go run go dia own land and dem go skata like animals wey dey eskape from hunta or like sheep wey nor get who dey look dem.


God don forget en pipol like lion wey waka komot for en kage go find food. Dia kountry don turn desert, bikos dem dey fear pipol wey dey opress dem and dem dey fear God vexnashon too.”


Una sojas don fall! Dem dey tell each oda sey, ‘Make wi hurry go house go meet awa pipol, before awa enemies go kill us finish!’


I still use una take kill shepads and dia animals; kill pipol wey dey tif and dia horse; den skata rulers and ofisas.


Strenjas for der sey, ‘Wi bin won kom help Babilon town, but e don too late. Make wi leave am kon go back to awa house, bikos God don ponish Babilon pipol kon distroy di town.’ ”


Una wey bi farmer and doz wey dey kare for di vineyards, make una kry, bikos of una rice and sweet korn. Yes! All wetin wi plant don skata.


So God wey get pawa sey, “For di town, pipol go dey kry and mourn for evriwhere. Dem go sey make farmers kry for dia land, den dem go pay pipol wey go kom mourn with dem.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan