Jeremaya 50:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 God sey, “Babilon pipol! Una tif from my pipol and e dey make una happy. Una dey enjoy like animal wey dey chop betta green grass. Una dey sing with joy like di nois wey horse dey make. Faic an caibideil |