Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 5:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Sirious tins wey go make pipol sopraiz and fear, go happen for Judah:

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 5:30
5 Iomraidhean Croise  

Heaven and eart, make una listin to wetin God tok: “Di shidren wey I train by mysef don turn against mi.


God still sey, “Ask di oda nashon if dis kind tin don ever happen before. Israel pipol for bi like woman wey neva ever sleep with man wons, but dem don really do wiked tins.


So heavens, make una sopraiz bikos of dis tins. Yes! Make una shok and sopraiz well-well,


But I si sey na Jerusalem profets own worse pass; dem dey sleep with who dem nor marry; dey lie; dey enkourage pipol to do bad tins, so dat dem nor go stop to live dia wiked life. To mi, all of dem bad and wiked like Sodom and Gomorrah pipol.


I don si wiked tins for Israel: Judah pipol don make demsef dirty, bikos dem dey woship juju.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan