Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 5:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 But Oga God wey dey rule all of us kon tell mi, “Bikos dis pipol tok like dis, I go make yor words bi like fire. Den, I go make dis pipol bi like wood and di fire go burn dem.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 5:14
8 Iomraidhean Croise  

So, God don curse di world. Pipol dey pay for wetin dem do and dis na why dem dey die anyhow and na only few of dem remain for di world.


So God stresh en hand kon tosh my mout, den E sey, “Make yu listin, na mi go tell yu wetin yu go tok.


My message bi like fire and na hammer wey dey break rock into pieces.


Na dis make mi send my profet kom give una di judgement and distroshon message. Just as day dey break for morning, na so too, my judgement go kom meet una.


But evritin wey I tok thru my profets, happen to una grand-grand papa dem, just as I tok am. So dem turn from sin kom meet mi kon sey, ‘Oga God wey dey lead heaven sojas, na en really ponish us, just as wi deserve am. E don do wetin E sey E go do.’ ”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan