Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 49:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Wen pipol dey pick grape, dem dey leave small for di vine and wen tif kom tif for nite, dem dey take only wetin dem wont.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 49:9
4 Iomraidhean Croise  

Na only few pipol go survive for Israel and e go bi like olive tree wey dem plok all en fruit komot kon leave like two or three fruit for en branches. Mi, wey bi Israel God, don tok.”


Dis na wetin Oga God tell mi: “Di pipol wey remain for Israel, go bi like grape wey dem press well-well. So make yu go shek di branches again like sey na yu dey press di wine out. Den, make yu save di ones wey yu fit save naw wey time dey.”


“ ‘Wen una don gada di tins wey una harvest for una land, make una nor kut di korn wey dey di land front and make una nor go back go kut di korn wey remain.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan