Jeremaya 49:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Dedan pipol, make una run go hide! I go distroy Esau shidren-shidren, bikos di time don rish for mi to ponish dem. Faic an caibideil |
Esau shidren-shidren wey bi Edom fit sey, “Even doh awa towns don skata finish, wi go build dem again.” But God wey dey lead heaven sojas ansa, “Make una go ribuild dem, but I go still skata dem and pipol go koll una kountry, ‘Di Land wey Wikedness Full’ and dem go koll una pipol, ‘Di pipol wey Oga God go always dey vex with.’ ”