Jeremaya 49:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
28 Dis na wetin God tok about Kedar and Hazor kingdom, wey King Nebukadnezzar for Babilon, win: “Make una katch Kedar pipol kon distroy doz wey dey east!
But wen Abraham still dey alive, e give gift to di shidren wey en oda wifes born for am kon send dem go east, so dat dem go dey fast and nor disturb Isaak.
So I kon go meet and tell Edom pipol sey, “I don receive message from God. E don send messenja go tell all di nashons sey make dem gada dia sojas and make dem ready kon attack una.