Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 49:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 I go set fire for Damaskus wall and e go burn King Ben-Hadad palis rish groun. Mi, wey bi God wey dey mighty, don tok.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 49:27
7 Iomraidhean Croise  

God vex for Israel pipol kon make dem serve King Hazael for Siria and en son Ben-Hadad, for many years.


God diliver Israel pipol and dem kon dey free from Siria king. So Israel pipol kon dey live for peace.


I go set fire for Egypt gods temple and Babilon pipol go burn dia gods or karry dem go. Just as shepad dey kill and remove all di lice wey dey en klot, na so too Babilon king go kill and remove Egypt pipol from dia land.


Nashon wey dey karry body up, go fall skata and nobody go help am. I go set fire for una town kon distroy evritin.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan