Jeremaya 49:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 Una pride don deceive una. Nobody dey fear una as una tink. Una dey stay for rock and on-top mountin a nd even doh una house high like eagle own, God go bring una kom down.” Dis na wetin Oga God tok. Faic an caibideil |