Jeremaya 49:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
10 But I don naked Esau shidren-shidren finish kon open where dem hide put, so dat dem nor go fit hide again. Dem don distroy Edom pipol and nobody among dem remain.
Jerusalem pipol, God nor go ponish una again, instead E go take una komot from Babilon go back to una own land. But una wey kom from Edom, make una nor worry, God go ponish una, bikos of una sins.