Jeremaya 48:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Doz wey dey distroy go distroy evry town. E nor get any town wey go eskape. Dem go distroy di town dem wey dey di valley with doz ones wey dey di hill too. Mi, wey bi God, don tok. Faic an caibideil |