Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 48:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Make una hear dia kry for di road wey dem dey pass go Luhit. Dem dey kry with pain as dem dey go Horonaim.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 48:5
3 Iomraidhean Croise  

My heart dey kry for Moab pipol, bikos di pipol don run go Zoar, Eglat and Shelishiyah town. Some even dey kry as dem dey go Luhit, while odas eskape go Horonaim town.


Horonaim pipol dey kry sey, ‘War don Kom! Dem don distroy us finish o-o!’


Dem don distroy Moab! Make una hear as en shidren dey kry.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan