43 Wahala, pit wey dem dig and trap wey dem set, dey wait for Moab pipol.” Na so God don tok.
E go burn wiked pipol with shako, sulfur and fire kon distroy dem with strong breeze.
I go make fear katch una from evriwhere and all of una go run. Evribody go run for dia life and nobody go gada una wey remain again.
I set trap for Babilon and e katch dem, before dem know. Una fight against mi and na dis make dem katch and distroy una.
Wi dey fear, bikos wi dey trap; wi don konfuse and distroy awasef.