Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 48:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 Moab don skata! Make una kry well-well, bikos dem don disgrace Moab. Di town don skata and all di nashon wey dey round am, dey laf am. Mi, wey bi God, don tok.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 48:39
10 Iomraidhean Croise  

Den, just as Israel pipol shame for dia god for Bethel, na so too Moab pipol go shame for Kemosh wey bi dia god.


Una wey dey stay near dat nashon, make una mourn for am. Yes! All of una wey know en glory. Make una sey, ‘Si as en strong pawa don break; en glory and en pawa nor dey again.’


Jerusalem, where many pipol dey stay before, don empty naw. Di town wey great pass oda nashons before, don bi like woman wey en husband die leave. Na Jerusalem bi kween for di world before, but naw, na slave e bi.


God disgrace Zion bikos E dey vex. E don trowey Israel pride from heaven kom down and E nor protet di temple again bikos E really dey vex with dem.


Make una si as gold nor dey yuzful again. Di gold wey fine and dey shine well-well before, nor dey shine again and di temple stones don skata for di street.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan