Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 48:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 Heshbon and Elealeh pipol kry well-well and dem hear dia kry for Jahaz, Zoar, Horonaim and Shelishiyah town. But Nimrim river, don dry.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 48:34
10 Iomraidhean Croise  

Lot look well-well from Jordan River aria go rish Zoar. E kon know sey evriwhere for der get betta green plant and dem get betta wota like Oga God gardin for Egypt. (Dis na before God distroy Sodom and Gomorrah.)


kon gada go fight, Bera wey bi Sodom king, Birsha wey bi Gomorrah king, Shinab wey bi Admah king, Shemeba wey bi Zeboiim king and Bela king (di place wey dem also dey koll Zoar).


“Judgement don kom di towns wey dey up and dem bi: Holon, Jahza, Mefaat,


Make una hear dia kry for di road wey dem dey pass go Luhit. Dem dey kry with pain as dem dey go Horonaim.


“Atarot, Dibon, Jazer, Nimrah, Heshbon, Elealeh, Sebam, Nebo and Beon,


God show am Negev and di valley for Jeriko; di town wey get palm tree and Zoar land.


Jahza, Kedemot, Mefaat,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan