Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 48:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 So, I go kry for doz wey dey Moab and Kir-Hareset.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 48:31
4 Iomraidhean Croise  

Dem distroy di town and each of dem kover all di good land wey dey der, with stones. Dem stop di place where wota for dey flow kon kut all di betta trees for der. Dem distroy evriwhere escept Kir-Heres wey bi di main town. Den di men wey karry katapault kon attack and distroy am.


My heart dey kry for Moab pipol, bikos di pipol don run go Zoar, Eglat and Shelishiyah town. Some even dey kry as dem dey go Luhit, while odas eskape go Horonaim town.


So I dey kry from my heart for Moab and Kir-Heres pipol like pesin wey dey blow trumpet and sing burial song, bikos evritin wey dem get, don vanish.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan