Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 48:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Mi wey bi God, I know as dem dey karry body. Dem just dey boast for nor-tin and all di tins wey dem dey do, nor go last.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 48:30
7 Iomraidhean Croise  

God skata di nashons plan kon spoil wetin dem won do.


Viktory nor dey kom from east or west or from di wildaness,


Yor wisdom, brain and undastandin nor mean anytin if God dey against yu.


Judah pipol sey, “Wi don hear how Moab pipol dey karry body up. Wi know sey di pipol sturbon well-well, but na empty mout dem just dey make.”


Dem go distroy en profets wey dey lie and pipol go si dem as fools! En sojas go dey die and fear go turn dem to mumu.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan