Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 48:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Una wey dey stay near dat nashon, make una mourn for am. Yes! All of una wey know en glory. Make una sey, ‘Si as en strong pawa don break; en glory and en pawa nor dey again.’

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 48:17
12 Iomraidhean Croise  

God go make yor kingdom big and strong for Jerusalem and yu go rule ova yor enemies.


God sey, “I dey use Assyria pipol as weapon to take ponish pipol wey I dey vex for.


Dem vex skata and kill pipol for oda kountries and dem nor dey taya. Dem vex rule oda kountries as dem like kon dey opress di pipol and e nor taya dem.


bikos dem don distroy di farm wey dey near Heshbon kon skata di vineyard for Sibmah. Yes! Di rulers for di nashons skata di vines go rish Jazer kon enter di desert, den cross di sea.


All dis joy na bikos Yu don remove dia heavy load and di kane wey dem take dey flog dem. Yu don defeat di pipol wey dey tif and opress oda pipol, just as Yu bin defeat Midian sojas.


Moab don skata! Make una kry well-well, bikos dem don disgrace Moab. Di town don skata and all di nashon wey dey round am, dey laf am. Mi, wey bi God, don tok.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan