Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 46:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Na Egypt dey flow like River Nile; like river wey dey rush enter land. Egypt sey, ‘I go kover di world; I go distroy many towns and di pipol wey dey stay inside.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 46:8
7 Iomraidhean Croise  

Tell am sey dis na wetin God wey get pawa dey tok: “Yu wey bi juju for wota, I bi yor enemy naw. Yu sey na yu get and kreate Nile River abi?


“Man pikin, go warn Egypt king. Tell am dis message wey I dey give yu: “ ‘Yu bi lion among di nashons, but na ordinary animal yu bi for sea; Yu dey skata di wota with yor leg kon make di river dirty.


Siria king sons go dey ready to fight and dem go gada many sojas. One of dem go flow like wota kon attack dia enemies strong town.


So di eart go shake and evribody for di land, go sofa. Di whole kountry go shake; dem go raiz-up kon fall like Nile River for Egypt.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan