Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 46:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 give King Nebukadnezzar and en sojas wey won kill dem. But afta, pipol go stay for Egypt again, as dem do before. Mi, wey bi God, don tok.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 46:26
7 Iomraidhean Croise  

I go give Egypt pipol to one bad ruler and na wiked kings go rule dem. Mi wey bi God wey dey lead heaven sojas, don tok.”


Just as I give Zedekaya for Judah to King Nebukadnezzar for Babilon, na so too I go give King Hofra for Egypt to en enemies.’ ”


But di day dey kom wen God go make Moab prosper again. Dis na wetin God sey go happen to Moab land.”


But afta, I go make Elam pipol prosper again. Mi, wey bi God, don tok.”


God wey get pawa kon tell Egypt king sey, “Babilon king go kom fight yu.


God sey, “For dat day, I go ribuild David kingdom wey fall. I go ripair en fence kon build am back. I go build am again kon make am bi as e bi before.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan