23 or klear tick forest. Dia men too many to kount and dia sojas many pass ant.
Just as pesin wey dey sick dey die dey go, na so too God go distroy Assyria forest and en beauti
But I go ponish yu for wetin yu don do. I go lite fire put for yor palis and di fire go burn evritin finish. Mi, wey bi God, don tok.”
Wen Egypt pipol si dia enemies dey kom, dem run kon dey hiss like snake. Dia enemies attack dem with axe like pesin wey dey kut tree
“Man pikin, look di sout-side for di kountry. Tok against di sout-side and en forest.
Evry of una tin wey lokusts chop and distroy for doz years, I go give dem back to una, bikos na mi send doz lokust against una.
Dem go kom with dia kattle and tent wey tick like lokust. Dem go use dia kamel take skata di land
Midian and Amalek pipol and di men wey dey stay di desert, many for di valley like worm and dia kamel many like san-san for wotaside.