Jeremaya 46:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 Mi, God wey dey mighty, I bi king. Na mi bi di God wey dey alive. As Mount Tabor high pass di mountins and Mount Karmel high pass di sea, di enemies wey dey kom attack una, na so dia pawa bi. Faic an caibideil |