Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Jeremaya 46:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 God tok to mi about di nashons.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Jeremaya 46:1
13 Iomraidhean Croise  

Na dem bi di grand-grand papa to di pipol wey dey di land wey wota surround. Na dem bi Jaflet shidren-shidren.


So make yu know naw sey, I don give yu pawa ova nashons and kingdoms; to rut and skata; to distroy, ova-take, ribuild and to plant well again.”


Just like lion wey kom out from where e hide put, na so too di pesin wey dey distroy nashons go kom out. E dey kom distroy Judah: di town go skata finish and nobody go stay der again.”


Nebukadnezzar go kom win Egypt. Di pipol wey I don sey diziz go kill, na diziz go kill dem; doz wey dem go karry go as prisonas, dem go karry dem go and doz wey dem go kill for war, go die for war.


Ten years afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di twelft day for di tent mont, God kon tell mi:


God kon tell mi again,


For di elevent year afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di first day for di third mont, God kon tell mi:


Twelf years afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di first day for di twelft mont, God kon tell mi.


Yu go allow dem ponish pipol forever? Dem go dey distroy nashons forever?


Bikos Oga God wey dey rule ova evritin tell mi sey, na bikos of en own glory E send mi go di nashons wey bin distroy una, bikos anybody wey tosh una, don tosh di pipol wey E love well-well.”


I dey si dem from where I stand on-top di rock; I dey look dem from di hill. Dem bi one nashon wey dey stay alone; dem know sey dem dey bless pass oda nashon.


Abi na only Jew pipol God dey dia side? E nor dey Gentile pipol side too? True-true, God dey Gentile pipol side.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan