Jeremaya 44:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 Den, Judah pipol wey remain, wey don make up dia mind sey dem won go Egypt, I go make sure sey, dem distroy dem finish. Both big and small go die for Egypt; weda na for war or honga. Pipol go si dem dey fear and dem go trit dem anyhow kon use dia name as curse. Faic an caibideil |
Judah and Israel pipol! Before-before, strenjas dey curse diasef sey, ‘Make di kind wahala wey fall press Judah and Israel pipol, fall press yu!’ But I go save una and doz strenjas go still tell each oda sey, ‘Make yu receive di same blessing wey Judah and Israel pipol get!’ So make una get hope and nor fear.”