13 Wen di pipol wey Ishmael katch as prisonas si Johanan and di oda sojas, dem kon dey happy.
dem kon porshu and katch Ishmael near di big pool wey dey Gibeon.
Dem turn kon run go meet Johanan, so dat e go help dem.