12 dem kon porshu and katch Ishmael near di big pool wey dey Gibeon.
Joab wey en mama name na Zeruaya and David ofisas kon meet demsef for di pool for Gibeon. All of dem sidan; one set dey for one side for di pool and di oda set dey for di oda side.
Wen di pipol wey Ishmael katch as prisonas si Johanan and di oda sojas, dem kon dey happy.