Jeremaya 4:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Make una keep di kovenant wey una make with mi wey bi una God kon dedikate unasef to mi. If una nor do am and una kontinue di bad tins wey una dey do, my vexnashon go burn una like fire. E go burn well-well and nobody go fit kwensh am.” Faic an caibideil |