Jeremaya 4:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English31 I hear kry, like woman wey won born; shaut like woman wey dey born en first pikin. Jerusalem pipol dey find as dem go take breath and naw, dem dey kry sey, “Make una help us! Bikos na die wi dey so o-o!” Faic an caibideil |